Monday, January 17, 2011

Zaaki's 'Catch Fire' feat. Eldee da Don - My Remix

Everytime I remix, dem go say one tin
Any post wey I post, dem go say one tin
Na wetin I go dooooo? ...........
NA WETIN I GO DO?

Then I used to sin, dem no say one tin
But now I 're-cook' a praise, dem start to dey yarn somtin
Na wetin I go doooooo? ........
NA WETIN I GO DO???????

I go serve Allah oooooo!
I go serve Allah, I go serve Master
'Cos I no wan catch fire oooooooo!
I no wan catch fire........I NO WAN CATCH FIRE!!!



No comments:

Post a Comment