Timaya's 'Call Me Timaya' - My Remix
Make una hear me o! My creator dey by my side o! Favour I no go lack e o! My own don beta e o! All the Muslims call HIS name - Allah! Roll with HIM, HE'll take you higher. Make dem leave me alone ye! I wan go GAGA because of Allah ye!
No comments:
Post a Comment